לְגַלוֹת פוסטים

חקור תוכן שובה לב ונקודות מבט מגוונות בדף Discover שלנו. חשוף רעיונות טריים והשתתף בשיחות משמעותיות

6 ב - תרגם

😭

image
6 ב - תרגם

Lines dey cry 😹Hide your babe
#memelovers

image
Chongfilawas Samson שינה את תמונת הפרופיל שלו
6 ב

image
6 ב - תרגם

I be private plumber 🧑‍🔧 just in case your pipe dey comot water. 😂

6 ב - תרגם

One guy tell wizkid say he's an upcoming artist that he has been coming for long 😂

Wizzy no even send the werey 🥹

6 ב - תרגם

As you Dey follow Dey unfollow me I Dey see all the settings na me no wan just talk 😂💔

6 ב - תרגם

Him: “Good morning brr, can you borrow me 3k or 2k. I need to pay for my school fees which is 54 and I have only 51k with me pls”


Me: Abeg run me that 1k wen de ontop.

6 ב - תרגם

May your hairline move 3 cm back every time you see my post, ignore it and you don't react.😌🙏

6 ב - תרגם

You look darker in real life

I no understand🌚🌚make i dey carry filter for face waka?